DOWNLOAD Music: Kenny Kore – Praise You In Advance



image

Our obedience, which is our reasonable
praise and worship should be way in
advance of our supplications from GOD, and
that so, simply because we love HIM.

This is what Kenny k’ore brings to our remembrance in this urban Naija pop joint, titled, praise YOU in advance, produced by the ace music man Harrison Eke.

The gospel music artists just copped PR
management deal with foremost PR company
MH MEDIA

Download & Enjoy!!!

DOWNLOAD NOW

See Lyric Below:
As I don dey wait e be like say YOU don dey tey
but I’ll praise YOU in advance, praise YOU in advance
LORD
I suppose dey wonder why, where the answer dey,
still I’ll praise YOU in advance, praise YOU in advance
LORD

I never see YOU owe person, YOU no be man, YOU
no wayo person.
I don see where YOU dey bless person BABA I
know say YOU go too bless me
All the people wey dey try person, go wear buba,
wear agbada follow me come merry I yadah in advance

I Praise YOU in advance, praise YOU in advance,
praise YOU in advance

Without shishi, or an obvious reason, I praise YOU
in advance, praise YOU in advance.
BABA I never get alert,
still e no mean nothing I praise YOU in advance,
praise YOU in advance

I never see YOU leave person, wey dey follow YOU
day and night, YOUR real person
All the people wey dey confuse person, must
repent or them go know say YOU be STRONG
PERSON

Unto say YOU no dey quick dey vex, nor be say make we dey carry YOU play play
I yadah in advance.

I Praise YOU in advance, praise YOU in advance,
praise YOU in advance.

And if the promise never comes
I take it, it’s my fault
I know YOU as an unfailing GOD
So let it be my fault

I Praise YOU in advance, praise YOU in advance,
praise YOU in advance

Praise is what I do, Praise is what I do, Praise is
what I do.
I give YOU in advance, give it all to YOU,
give YOU in advance

OHHHHHHHH
Praise is what I do
I give YOU in advance
Take it in advance



STOP!!!
Want To Promote Your Song?

Share via
Copy link