DOWNLOAD Music: Nkemjicar – Kinging (ft. Dason)



Gospel singer, songwriter and dynamic psalmist, NKEMJICAR has finally dropped his debut single titledKINGING. The upbeat and catchy tune features award winning gospel rapper, DASON.

“Kinging” is a song of praise and thanksgiving to the most high. It will definitely get you on your feet dancing in no time. Download and share.

Download & Enjoy

DOWNLOAD NOW

Connect With Nkemjicar:
Instagram&Twitter:@nkemjicar

Facebook: @Nkemjicar_official

LYRICS

VERSE 1
If not for you na wetin I go do?
Everything I need you dey give me times two
I don come o make I tell you thank you
My people join me as I sing halleluyah eeh (REPEAT)

 

BRIDGE

Baba oooo

Ese baba o

Baba ooo

Na ra ekele

Baba ooo

Osi na ala obim

Baba ooo

Agam aja gi mma eehh

 

 CHORUS

Im kinging,kinging

Am kinking ,kinging ,kinging oway

I just dey kinging

Am kingin ,kinging,kinging eh  (2x)

 

VERSE 2

I remember the time wey the devil

Dey always deceive me

Him tell me say my father

No go ever receive me

If I tell you wetin  him put me through

You no go believe me

Jesus turn my life around

Now  everybody dey feel me eh

 

Oh what a wonderful ,wonderful day!

 

Day I will never forget

 

Because life I don get am

 

Money I don get am

 

See the house I don get am

 

Family I don get am

 

(REPEAT  CHORUS)

 

RAP  [DASON]

 

Before you begin to do amebo

 Do you know our story before before?

 How we dey sleep for ground on the floor

 How we were broke and very poor

 Until jesus came into our life

 And then he turn our lives around o

 Took us from zero and made us the hero

And now we are breaking all grounds o

 Now na jaburata

 

Our blessings don dey troway jaburata

 Because jesus don be our father father

Cos our bank alert even na gbagan gbagan

 We are kinging

 

[REPEAT BRIDGE AND CHROUS TILL FADE]



STOP!!!
Want To Promote Your Song?

Share via
Copy link