Transformed Singer/songwriter and producer Tolu who is commonly known as “Tolu Project Fame” returns with faith based single after his incredible Damascus encounter with God at the House on the Rock church in new year cross over night 2017 in Kaduna.
Tolu had a blossoming mainstream career alongside works with Donjazzy and Tiwa Savage, but God had other plans for him as he said “God told me he’s been waiting 7years for me”..
‘Oshe Baba‘ produced by ace producer Tkay is a song of thanksgiving and testimony to anyone experiencing Gods favor and more. Tolu makes it his mission to spread his testimony and inspire other people so let it be a blessing to you.
You can listen to ‘Oshe Baba’ on all major Music platforms. Follow Tolu on Instagram and Twitter @iamthatolu.
Tolu Management & Bookings
+234.817.976.9512
+1.512.378.0019
Instagram|Twitter: @iamthatolu
[email protected] | [email protected]
LYRICS
E don tehhh we don Dey run around
Be like say we dey for round about
Everybody think say I go low
How e Dey do me dem no know
Dem say mr Tolu kilon (what’s) pop
Wetin dey happen e Kan pause ( you just pause)
Na condition make crayfish bend oo
No be say I pause na hustle ooo
Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi (God intervened)
O doju ti ota mi (disappointed my enemies)
Ebi Fe pa mi (almost died of hunger)
Wan she bo to pari ( they thought it was over)
Oluwa da Soro mi, that is why I say
Papa God eh
Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way (my way)
Papa God eh
Baba you too much eh
All the Blessings way dey come every day
Dem don Dey come my way so I say….
Osheeeee 2x
Oshe oooo
Oshe Baba
I remember croc city days
When I Dey sing nobody dey pay
B4 I enter project fame
Na only for church why dem know my name
But now na different story eh
From Sabo kaduna to las gidi eh
Dia showing me love in New York City
Dem Dey see my face for your Tv heyyyy haaa
STOP!!!
Want To Promote Your Song?