Lyrics: Mercy Victor carry me dey go



Intro
Baba wey help
Baba wey bless
Baba God eh
Na you dey give me rest, 2x Verse 1

Baba wey dey do
wetin no man can do oooooo
Anything you talk na him always dey sup ooooooo
Carry me carry me carry me carry me carry me dey go ooooooooo Verse 2

Baba e ne do chukwu ebuka e ne dum mo
So so gi bu chi e ne me
e ne mme mma
Onye ne mme mma
aka na akwoiria chukwu ebuka e ne dum mo

Onye ne mme mma
aka na akwoiria chukwu ebuka e ne dum mo Chorus

When i call him once
You dey answer a million times (4x) Rapped

Baba God na dey always dey bless me
No matter how e be i dey always dey trust you
Enemy front and back
I no sen because wen you dey my side i dey always dey get courage
Baba God na u dey push me front, na you dey raise me up na you dey lift me up,
Verse 3
Anytime i call you dey do wetin man no fit do Anytime i pray you dey do wetin man no fit do forever forever i will praise you my God on a regular eeeeeeeeh

When i call him once
you dey answer a million times (4x)
Add
Na you dey bless me
Na you dey help me
Na you dey love me
All your blessings is sharp
When i call you once You dey answer a million times
A million times



STOP!!!
Want To Promote Your Song?

Share via
Copy link