DOWNLOAD Mp3: Sa Presh – Belong



Sandra and Precious Delumozie (Sa Presh) releases their single BELONG, to remind God that we are his people.

DOWNLOAD Mp3

Lyrics:

Lord, I really wanna be by your side
Cause this life don dey show me pepper
Na only you fit to be my water
Don’t forsake me.

Chorus Cause I belong (×2)
Yea, I belong to you
Lord I belong (×2)
Yea, I belong to you.

I no dey shake by your side ooh
The earth is yours and it’s fullness, I belong to you
Don’t leave me, do not leave me biko biko
Football I go be
For enemies field, dem go play me
Orange I go be, dem go cut me Kiri Kiri
Football I go be eeh yeye! If you leaveee my side

Oji caterpillar akpu ago onu
Otachara akpa ose anughi mmiri
Oji Ghana must go melu wallet
Oji akpa ntu nwee melu pillow
Oke mmuo na-eri oke aja
Oshimmiri ataata aaah!

Chorus

Any Hosiah wey dey for my way make e peme make I shout hosanna
Any modekiah wey dey for my street, make e shawa make I shout hosanna

If God no watch, watch man watch na vainy
If God no enrich us we dey work to fill the belly
Lie on your belly, the lord can fight every any
I know my God, me no dey fear any any

If I should hide….. In you
If I should boast….. In you
If I should trippp, on your hands ooh!…. You will bear me up.

Chorus

Eze (manifold times).

Facebook – @Sa presh musical band



STOP!!!
Want To Promote Your Song?

Share via
Copy link