DOWNLOAD: Jimmy Paul X Denis Fuhnwi X Daddy P – Testimony



Jimmy Paul X Denis Fuhnwi X Daddy P releases brand new praise dance song titled “Testimony”

Download & be blessed

DOWNLOAD MP3

Watch & be blessed

Chorus:
I’m a living testimony
Everybody come and shake your body
I’m a living testimony
Everybody come and shake your body

Testimony na life wey I dey live-eh
Miracle na life wey I dey live- eh
Baba oh You have blessed me again
Daddy oh You have blessed me again
I’m blessed!
I’m blessed!
I’m blessed

Verse 1:
As I dey sing dis song Your favour, blessings follow me
As You bless me so na wetin I go give to You
Everyday You lift me high
You no dey let me down
You just dey fight my fight
Yes everyday I’m all victorious
Everyday na jolly jolly
You just dey make me happy happy
Everyday na jolly jolly
You comot sand-sand for my garri

Chorus:
Testimony na life wey I dey live-eh
Miracle na life wey I dey live- eh
Baba oh You have blessed me again
Daddy oh You have blessed me again eh
I’m blessed!
I’m blessed!
I’m blessed

Verse 2:
Spirit for my heart
Anointing for my head
Plenty money for my hand oh
‘Cos I am blessed

Spirit for my heart
Anointing for my head oh
Plenty money for my hand oh
‘Cos I am blessed (I’m blessed)

You no dey see wetin I dey talk-am (‘cos I am blessed, I’m blessed)
You no dey feel wetin I dey feel-am (fire)

Chorus:
Testimony na life wey I dey live-eh
Miracle na life wey I dey live- eh
Baba oh You have blessed me again
Daddy oh You have blessed me again eh
I’m blessed!
I’m blessed!
I’m blessed!
(Bridge…)

Verse 3:
You just dey make me wonder
Jesus You change my story
I no dey live in worry
Jesus don take me higher
Higher higher, higher higher, higher higher, higher higher
(give me) fire fire, fire fire, fire fire, fire fire
(You take me) Higher higher, higher higher, higher higher, higher higher
(You give me) fire fire, fire fire, fire fire, fire fire

Chorus:
Testimony na life wey I dey live-eh (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body)
Miracle na life wey I dey live- eh (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body)
Baba oh You have blessed me again, I’m blessed (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body)
Daddy oh You have blessed me again (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body)
I’m blessed!



STOP!!!
Want To Promote Your Song?

Share via
Copy link